If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics

 

Song Details: If You Get A Woman Hold Am Tight O Song is sung by Patoranking. The song name is Abule. The lyrics of the song are written by Patoranking.

Orchin – If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics

Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind

Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics
If You Get A Woman Hold Am Tight O Lyrics

 

That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Read Also: I Wanna Ruin Our Friendship Lyrics

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

AV – BIG THUG BOYS (LYRICS)

Leave a Comment